Ghana Pidgin get Swag Pass Nigeria Pidgin ?




You know sey Ghana den Nigeria be like brothers. English wey we all the speak.

Pidgin come take over for wanna community inside wey lecturers sef the flow plus am. Anywhere you go pass for the street top, you go hear am. Taxi drivers, mate, Okada pipo, waakye sellers them all sef Dey speak am.

Pipo say edey make like easy for town sake of wanna plenty language we get for wanna Africa hear.

Ridy we go find out sey which country Dey flow pidgin better was. Niga or Gh ?

De way Nigeria pipo Dey speak dema ble echeck like them commot all the sentences for English inside create thema own. This be Kwame Asante wey e talk that.

Make we take time den discuss better which one wey e get swag pass? #GhanaPidgin or #NigeriaPidgin ?

Make you drop your favorite line for pidgin inside.

Comments